Nothing – Moses Bliss – Song Lyrics

Nothing Moses Bliss Song Lyrics
0 26

Last Updated on by Nectes Team

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do
e no matter wetin you dey go through
make you no forget
nothing wey God no fit do

Check Also:
Daddy Wey Dey Pamper by Moses Bliss ft Lyrical Hi Lyrics and Video

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit change o
e no matter wetin them been tell you
I’m here to tell you
Nothing wey God no fit do

No man wey God no fit bless
no man wey God no fit help o
e no matter wetin you dey go through
I’ve come to tell you
no man wey God no fit bless

Check Also:
Jesus in me - Doel Stunner - Lyrics

No man wey God no fit lift
No man wey God no fit lift
e no matter wetin you dey go through
make you no forget
no man wey God no fit lift

No door wey God no fit open
No door wey God no fit open
E no matter wetin you dey go through
I’m here to tell you
No door wey God no fit open

Check Also:
Hallelujah Chant (Live) Lyrics by Nathaniel Bassey Ft. Ntokozo Mbambo

No man wey God no fit heal
No man wey God no fit touch o
I’ve never seen the righteous forsaken
Never seen his seed begging bread
I’m here to tell you
No man wey God no fit heal

Nothing wey God no fit do
Eh eh eh eh
Nothing wey God no fit do
E no matter wetin you dey go through
I’m here to tell you
Nothing wey God no fit do

Check Also:
Song Lyrics - Yeshua - Femi Olulowo

E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do

Hits: 0

0 0 votes
Article Rating
Subscribe
Notify of
guest
0 Comments
Inline Feedbacks
View all comments
 

Share Is Kind!